Damascus don fall, Syria don free - rebels say Bashar al-Assad don run

Rebel forces don declare Syria "free", saying di "tyrant" President Bashar al-Assad don run. Dis na di end a dark era and di beginning of a new one, HTS tok on Telegram. Pipo wey bin run or imprisoned by di Assad regime half-century reign fit now hom ...undefined