Tinubu remove Uni Abuja VC, make major changes for federal universities

For UniAbuja wey goment bin rename afta former Head of State Yakubu Gowon, Tinubu comot Aisha Sani Maikudi as Vice Chancelor and also dissolve di entire governing council. ...undefined