Wetin be di changes Russia announce to dia nuclear doctrines as di war for Ukraine clock 1000 days
2024-11-19BBC

Vladimir Putin don approve changes for di Russia nuclear doctrine wey don put for ground new conditions wia di kontri go reason to use dia arsenal. ...undefined