Wetin to expect as Israel agree to Gaza ceasefire

Na di mediators for Qatar, wey play very important part for di tok tok wey lead to dis ceasefire make dis announcement. Di announcement dey come afta Israel don agree to one Gaza ceasefire deal wit Hamas wey include di realise of Israeli hostages in ...undefined