Military react to bandits new strategy of planting landmines for road for Zamfara

Residents of Dansadau and Yargaladima wey dey for Maru local goment for Zamfara state in northern Nigeria dey live in fear since bandits begin dey use land mines for road. Dem dey use dis strategy to stop authorities from responding to emergencies ea ...Read more