Pope dey face serious health situation - Vatican tok

Dem dey treat Pope Francis for one "tough clinical situation" and e go remain for hospital for as long as necessary, di Vatican tok. Dem admit di 88-year-old to Rome Gemelli hospital on Friday to undergo treatment and test for bronchitis. ...Read more